Tekst Utworu

Haa Goya menor I heard that you're looking for Lade o Menor Hmmm yeah eh If I say Make I think am make I reason am E plenty die (Uwe?) No be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana) Grace e cover me You know I nor fit carry last (Think where I Dey come from Think about the journey I Dey go eavhan I swear) If I say Make I think am make I reason am E plenty die (Sheabi meka tamuwa?) No be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana) Grace e cover me you know I nor fit carry last (Think where I Dey come from Think about the journey I Dey go eavhan I swear) Back then when I Dey Nekpen-Nekpen Head burn hands cold, everywhere piete-piete Thank God for as e be today Kilosele gon gon Wetin Dey suping now? Cos I'm chilling with the most high Anything wey I do na the most high Nor be me run am but na Grace (Grace) So make nobody put hand for my lane (lane) Cos if you do, you're messing with the grace Oniatana If I say Make I think am make I reason am E plenty die (Uwe?) Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana) Grace e cover me You know I nor fit carry last (Think where I Dey come from Think about the journey I Dey go eavhan I swear) If I say Make I think am make I reason am E plenty die (Sheabi meka tamuwa?) Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana) Grace e cover me you know I nor fit carry last (Think where I Dey come from Think about the journey I Dey go eavhan I swear) If to say (if to say?) Man be God (Man be God o) Then for roll me away To the place wey I nor know oh oh oh Thanks for mouth (E nor go finish) Grace for head (E nor go finish) Finish finish finish finish If I say Make I think am make I reason am E plenty die No be say na me do pass but I nor carry last Grace e cover me You know I nor fit carry last (Think where I Dey come from Think about the journey I Dey go eavhan I swear) If I say (ah) Make I think am make I reason am E plenty die o (Sheabi meka tamuwa?) No be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana) Grace e cover me you know I nor fit carry last (Think where I Dey come from Think about the journey I Dey go eavhan I swear) Water run down my eyes When I think the many many things wey man do pass through My guy it's true One papa, one mama, ten pikin All living in a room It is true Them be nor believe in the boy Them be done give up on the boy Them be nor turn up for the boy Them be nor pull up for the boy Oniatana Lade & Goya Menor If I say Make I think am make I reason am E plenty die (Uwe?) Nor be say na me do pass but I nor carry last(Oniatana) Grace e cover me You know I nor fit carry last (Think where I Dey come from Think about the journey I Dey go eavhan I swear) If I say (ah) Make I think am make I reason am E plenty die No be say na me do pass but I nor carry last Grace e cover me you know I nor fit carry last o Goya Menor Goya menor Damilo Wayne Oniatana
Writer(s): Goya Bright, Kingsley Effiong Asuquo, Omolade Rachael Oyetundun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out