album cover
Commas
2 239 224
Music
Utwór Commas został wydany 30 maja 2024 przez Mavin Global Holdings Ltd. jako część albumu The Year I Turned 21
album cover
Najpopularniejszy
Ostatnie 7 dni
00:35 - 00:40
Commas był najczęściej odkrywanym utworem w czasie około 35 sekundy do w ciągu ostatniego tygodnia
00:00
00:10
00:35
00:55
01:00
01:35
01:40
01:45
02:00
02:05
02:35
00:00
02:37

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, aje
[PreChorus]
Barbados to Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Sability o n gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm, hmm
[Verse 2]
Things happen
Inside life
Draw tattoo
Make I live my life
Dreams come true
If na fight, fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
[PreChorus]
Barbados to Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Sability o n gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion
[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh ai, Eh ai, yeah yeai
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Written by: Alastair Joseph O'Donnell, Brian Emmanuel Njoku, Michael Hunter, Nnaemeka Ikechukwu Clinton, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Omoferi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...