album cover
Obim
4305
Afro-Beat
Utwór Obim został wydany 5 grudnia 2024 przez TOF Entertainment jako część albumu Obim - Single
album cover
Data wydania5 grudnia 2024
WytwórniaTOF Entertainment
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM191

Tekst Utworu

Ije
Baby tell me where you dey
Cos i don de miss you bae
Calling you since yesterday
And your GPS i no locate
And i don dey contemplate
Onye ga akpo num nwa'm o
(biko biko egovin muo)
My lady too special
Unlimited with no regret
And i no fit check am
No follow me drag am
Carry her for her for first class oh
But she get front
And she get back
I go buy her Tesla
Mmiri mara'm
Ebe m nacho obim oo
Anwu chara'm
Agbisi gbaram na otule muo
Mmiri mara'm eh
Ebe m nacho obim oo
Anwu chara'm
Ima na anwu charam wo wo wo
Kam wuo nu gi okpogo
Kam wuo nu gi okpogo
Chaii
Biko gbalum egwu o
Nne gbalum egwu o
She say i'm amazing
She like my cologne
Lekwa m na okoro
And we de photogenic
When we snap photo
For obodo oyibo
My lady too special
Unlimited with no regret
And i no fit check am
No follow me drag am
Carry her for her for first class oh
But she get front
And she get back
I go buy her Tesla
Mmiri mara'm
Ebe m nacho obim oo
Anwu chara'm
Agbisi gbaram na otule muo
Mmiri mara'm eh
Ebe m nacho obim oo
Anwu chara'm
Ima na anwu charam wo wo wo
Ebe m nacho obim oo
Anwu chara'm
Agbisi gbaram na otule muo
Ebe nna cho obim oo
Anwu chara'm
Written by: Uche Udonsi Umeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...