album cover
Peace
album cover
Utwór Peace został wydany 7 stycznia 2026 przez Bullion_Records jako część albumu Harcher Playlist
7 stycznia 2026
WytwórniaBullion_Records
JęzykEnglish
BPM199
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

HARCHER!
Peace be to anybody wey wan peace
Na wahala you want i get one piece
Tell all my guys say they wan come gist
The way you dey move you dey move with Steeze
Yeah yeah amo ra wa taba rira
Me and guys all of us we be leader
Shey you wan roll with the winner
Yeah yeah
Mo tun tun de bimo sé n de
Orin timba se nise loma gbe
I no come play i come come stay
Beat yen dun make we want to say
Shocker sho lo sugar
Give them back to back oh!
Tell them make them give them back to back oh
Give them back to back oh!
Tell them make them give them back to back oh
Give them back to back oh!
Tell them make them give them back to back oh
Give them back to back oh!
Giddem me I go dey Giddem
Na my song she dey hear she dey happy
Be like she dey see me for your telly
My only problem oversabi
I'm guilty I agree
Excuse me sir? (sharrap!)
Wetin be that? (you get mind?)
You wan dey cap? (tell am)
Shey because I laugh with you? (puff am)
You wan dey cap (tell am)
Shey because I laugh with you?
Because I? Because I? Mtcheww
Mo tun tun de bimo sé n de
Orin timba se nise loma gbe
I no come play i come come stay
Beat yen dun make we want to say
Shocker sho lo sugar
Give them back to back oh!
Tell them make them give them back to back oh
Give them back to back oh!
Tell them make them give them back to back oh
Give them back to back oh!
Tell them make them give them back to back oh
Give them back to back oh!
Written by: Abdul Rahman Yusuf
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...