album cover
Awé
1677
Music
Utwór Awé został wydany 12 czerwca 2025 przez Dammie Fire / Exclusively Licensed & Distributed by Mp3rugged Plug jako część albumu Awé - Single
album cover
Data wydania12 czerwca 2025
WytwórniaDammie Fire / Exclusively Licensed & Distributed by Mp3rugged Plug
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM100

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Dammie Fire
Dammie Fire
Performer
Damilare Amos
Damilare Amos
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
OJO OLUWADAMILARE AMOS
OJO OLUWADAMILARE AMOS
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Livebeats
Livebeats
Producer

Tekst Utworu

Sesé Lati January wo February
Oga no pay salary
Mama ni ki fara si
I carry my cross go Calvary
Person wey get many dreams for gallery
Odi conductor for garage
He no fit to gara
(Bo se moti lotun fa Cannabis)
(Awe)
Gboju soke sodumare (Awe)
Lojo togun bale (Awe)
Maberu sebi omo lile (Awe)
Everybody get payday (Awe)
E go make sense just Dey patient (Awe)
Shama sare wadebe (Awe)
Na who buy last buy latest (Awe)
(Aye yi biti cassette)
If dem no born you with silver spoon life dey lead my 2
Ai lowo lowo na taboo
If you no get dem go call you gaduz
Some Dey pray for miracle
Some Dey pray for food
Dreams done die cause no money for school
Edumare sore to joju
I done tire to dey pretend
Me I dey try I no relent
My friends Dey call I dey see dem
When I chop meat last omo na weekend
Aye buru ye dem wicked
Alaso se yeye eni naked
I done see a lot recent
I Dey film am well well biti decent
Omo iyami
(Awe)
Gboju soke sodumare (Awe)
Lojo togun bale (Awe)
Maberu sebi omo lile (Awe)
Everybody get payday (Awe)
E go make sense just Dey patient (Awe)
Shama sare wadebe (Awe)
Na who buy last buy latest (Awe)
(Aye yi biti cassette)
Written by: OJO OLUWADAMILARE AMOS
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...