album cover
Sheeba Sheebo
album cover
Utwór Sheeba Sheebo został wydany 7 marca 2024 przez Jaywon jako część albumu Sheeba Sheebo - Single
7 marca 2024
WytwórniaJaywon
JęzykEnglish
BPM
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

No be I send you
I just Dey package you
Don’t want disrespect you
No wan look you for face
You know say I love you
Don’t fuck with my hustle
Another man poison
Another man best food
Emi omo oloore
Omo ologo
Won fe se mi Sheeba sheebo
Baba lole sa lo so mi
Emi
Omo oloore
Omo ologo
Won fe se mi Sheena sheebo
Baba loke sha lo so mi
Anything wey dem like
Make them talk
Anything wey dem like make them do
I don cross many seas italy Libya
Wetin we never do
Wetin my eye don see
Wetin we never do
Anything wey dem like
Make them talk
Anything wey dem like make them do
I don cross many seas italy Libya
Wetin we never do
Wetin my eye don see
Wetin we never do
Ohun o elenu kan fenu so
You talk you collect oo
Ohun Wu elenu
Kan fenu so
This jam is correct ooo
I say
Verse 2
I say hold am
I’m talking about the Biggy back Biggy back oo
Hold am
I’m talking about the Biggy bag Biggy bag
If you think about the matter
You go loose control
And I’m too busy I no get time for you
And your cup don full
Emi omo oloore
Omo ologo
Won fe se mi Sheeba sheebo
Baba lole sa lo so mi
Emi
Omo oloore
Omo ologo
Won fe se mi Sheena sheebo
Baba loke sha lo so mi
Anything wey dem like
Make them talk
Anything wey dem like make them do
I don cross many seas italy Libya
Wetin we never do
Wetin my eye don see
Wetin we never do
Written by: Oluwajuwonlo Iledare
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...