Vídeo da música

Vídeo da música

Créditos

INTERPRETAÇÃO
InnoBig 6ix
InnoBig 6ix
Interpretação
COMPOSIÇÃO E LETRA
Ogbebor Innocent Sunny
Ogbebor Innocent Sunny
Composição

Letra

6ix ways
BTC
Say Say say say say BTC
Say you dey confirm BTC
Say BTC
Now you dey pack the BTC
As you dey grind
You Dey find wetin
Evil receive
Say say BTC
Now you dey pack the BTC
As you dey grind
You Dey find wetin
Evil receive
Normal normal
You first dey cash out
You first dey pack ham
You nur dey cast ham
Your guys for zanger
Wey dey run you data
For one k dollar
You forget their matta
Nah really long matta
Make I nur cast ham
You form busy man
Forget your ****
Now them dey pack ham
You know the matta
Wallet or aza
Now Benz key don fallout
You see this life bro
Look down on no man
Anybody bro
Fit turn big man
I dey my corner
Dey watch for my goal
Cause when I cross out
I want to score goal
Wahala
Say
BTC
Now you dey pack the BTC
As you dey grind
You Dey find wetin
Evil receive
Say say BTC
Now you dey pack the BTC
As you dey grind
You Dey find wetin
Evil receive
I know men wey get juju broker
Steady on evil receive
If them see your client
Them go broke ham
Oya tell me why them nur go broke ham
I know men wey get juju broker
Steady on evil receive
If them see your client
Them go broke ham
Oya tell me why them nur go broke ham
I know men wey get juju broker
Steady on evil receive
If them see your client
Them go broke ham
Oya tell me why them nur go broke ham
Them say respect who get ear who never collect
Sheybi person wey get nur go still like connect
Pass me the update make we connect
Just like via Bluetooth nah make I collect
See as the BTC dey pass your skin
I just Dey smile Dey pray
He don dey close to me
See as God dey bless
Them my paddy man
Nah me be the next man
Me understand
I just dey grind grind
Dey hustle
Want the money plenty
I wan buy motor
Pull up in benzo
Or bimer call fine girl
Like Alimat
Pull on my babe
Tell me what she want
Give her everything
Wey be say she want
BTC dey body make nobody para
Nah money be voltage
Make them dey calm down
I know men wey get juju broker
Steady on evil receive
If them see your client
Them go broke ham
Oya tell me why them nur go broke ham
I know men wey get juju broker
Steady on evil receive
If them see your client
Them go broke ham
Oya tell me why them nur go broke ham
I know men wey get juju broker
Steady on evil receive
If them see your client
Them go broke ham
Oya tell me why them nur go broke ham
Written by: Ogbebor Innocent Sunny
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...