Vídeo de música

Destacado em

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Burna Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Burna Boy
Burna Boy
Songwriter

Letra

Yeez, man On a very good day Me my guys we be chilling this way Doing some business Get some girls some boozers We'll be making this pay (hey) On a very good day I'll be in the caribbean Or chilling on a boat cruise Going to south of france and end at montego bay (yaay) Lady fine oh See wetin you carry for your behind oh Lady fine oh This your body na divine oh Lady fine oh She killing it on a down low oh Lady fine oh The way you give it to me they dont know oh See the way me get e money Nor be packaging packaging packaging See the way the ladies love me Nor be packaging packaging packaging As I dey shine Nor be packaging packaging packaging Na reality for real e Nor be packaging packaging packaging haba Get e money like dangote If you get e money make you thank god Oshey Dalo Nagode... Nagode And all my niggas wey dey dance so Kiloshe korin wan go And all of my people for the sanko This one na live dele lowor wande coal It's a Burna boy and Wande coal Spaceship black diamond we be bad guys When we come through you should know Sharpest motherfucking bad guys Who are you Who are you talking to E be like say be like you nor know me And me I nor blame you cos You already know on a very good On a very good day You nor go fit to talk to me this way But just because you fine I nor go let you escape I nor go lie I just dey feel your packaging She dey package She dey package I nor go lie I just dey feel your package Now you gat me speak anotherlanguage Toba bamidele wani pin ola gbes Tori won kin gbadun Ba shey n'gbadun Inu ma bi won Binu shey n'gbadun Inu bi won pe kilo happen Nowo san yafun Iwor nikin church Iwor tin da oh Kilo wa sor Won ti kor ja bus stop I dey dengen my guy make e your eye sharpen Cos if you looking around to see wetin happen You go see many many packaging packaging packaging All the way me get e money Nor be packaging packaging packaging Lady fine oh See wetin you carry for your behind oh Lady fine oh This your body na divine oh Lady fine oh She killing it on a down low oh Lady fine oh The way you give it to me they dont know oh Oh my god oh my god oh Different account wey I get for my bank is so large oh Omo gon we too bad oh And if you reason am check am you go see say I nor lie oh I nor come here to brag oh Cos the level wey I dey you nor go fit follow me drag oh I get the money and I do it everyday Everything I need all come on me Turn a monday to a holiday Do it on a very good day On a very good day On a very good day From there the side to orile On to Jacunu where me dey Everything nice on a very good day Lady fine oh See wetin you carry for your behind oh Lady fine oh This your body na divine oh Lady fine oh She killing it on a down low oh Lady fine oh The way you give it to me they dont know oh Many many packaging packaging packaging All the way me get e money Nor be packaging packaging packaging Lady fine oh See wetin you carry for your behind oh (hey hey hey) Lady fine oh This your body na divine oh (oh oh oh) Lady fine oh She killing it on a down low oh Lady fine oh The way you give it to me they dont know oh
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Joda Femi Victor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out