Letra

Tosin good morning Once again thank you I just woke up to see a standing order again May the Lord stand for you in Jesus Name Tell my mummy sey i go bear the cost Tell Deborah sey enough is enough My friends tell me I don change 'cause i no dey pick their call Some vex for me 'cause i unfollow them for instagram E be hard to know person wey love me for real Swear to God i feel lonely with people around me I get problems i dey face Tell me na who i go yarn My pastor say e go pray As long as i send am cash Olúwa Jọ' Wa gbemi soké Titilai Olúwa o Ma ju mi sile Lai Lai Olúwa Jọ' Wa gbemi soké Titilai Olúwa o Ma ju mi sile Lai Lai
Writer(s): Oluwatosin Ajibade, Emmanuel Nwosu, Samuel Adetiloye, Bansi Sohodeb, Edith Ajibade Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out