Vídeo de música

T.I BLAZE - Try (Official Video)
Veja o vídeo de música de {trackName} de {artistName}

Destacado em

Créditos

PERFORMING ARTISTS
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Songwriter

Letra

Mmm, ah-ah, ahh (Yo) Yeah-yeah, yeah, yeah (Big vibes) Mmm-mm, mm-mm, mm I get many thing wey dey bother my mind (bother my mind) And if dem ask me, I tell them, broda, no mind oh (no mind) I no dey copy cat, I no dey cross my line I dey low key, dey grind oh Na everybody get time oh Been a long time on the road Jẹjẹly cut my coat I no fit give up, kept on trying More shot for the goal I don try, I don try I no fit to stop to try 'til I get enough money, forget about konji No girl go love you if you no get this money O rí mí pé, mó ti dé tàn K'áráyé má lọ rí mí tàn oh Ojú mí gan tí rí ń kán o Ojú mí gan tí rí ń kán, ye-ye O ri mí pé, mó jáde tàn K'aráyé má lọ rí mí tàn oh Ojú mí gan tí rí ń kán Ojú mí gan tí rí (ye-ayy, ayy) I'm up all time (time) All on Jah (ah) Ẹní tó ń w'owó o, kí ń wa'ja (ja, aah) I no fit dey wish my brother down I no fit to dey call trouser for you gown I no go fit run from God I dey from the street with no joy oh Many men, six feet gone oh No more sorrow, only joy oh I don try, I don try I no fit to stop to try 'til I get enough money, forget about konji No girl go love you if you no get this money O rí mí pé, mó ti dé tàn K'áráyé má lọ rí mí tàn oh Ojú mí gan tí rí ń kán Ojú mí gan tí rí ń kán, ye-ye O ri mí pé, mó jáde tàn K'aráyé má lọ rí mí tàn oh Ojú mí gan tí rí ń kán Ojú mí gan tí rí (ye-ayy, ayy) 'Rí mí pé, mó jáde tàn (yeah-ayy, eh) K'aráyé má lọ rí mí tàn oh (ah-aah, ahh) Ojú mí gan tí rí ń kán oh (ye-ayy-ayy, ah-ah-ahh) Ojú mí gan tí rí ń kán, ye-ye (ye, ah-ayy) O ri mí pé, mo jáde tàn K'aráyé má lọ rí mí tàn oh (ah-aah, ahh) Ojú mí gan tí rí ń kán oh Ojú mí gan tí rí ń kán, ye, ye (eh-eh) (Yo) Big vibes (vibes)
Writer(s): Chisom Ezeh, Abiodun Akintunde Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out