Créditos
PERFORMING ARTISTS
Flagboy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Asho Prince Ben
Composer
Letra
Oyi oh, oyi oh-whoa-whoa
Oyi oh-whoa-whoa
(It's Flex Era Records)
It's baby boy Flag
(Spellz)
Say if you wanna be a man, be a man
Never ever doubt your inner man (oh no)
What can kill a man is a man (oh no)
What can't kill a man make a man (oh no)
Every day I try to be a bigger man (oh no)
Work so hard, be a better man (oh no)
So don't trigger me, Mr. Triggerman (oh no)
Or I'ma pull the trigger on your trigger man, oh
Because I be peacemaker no mean say I no sabi fight
Na because I know the cost of war
Every day I live my life, no be say na me sabi pass
Person dey run
Person dey run
Nobody know wetin make am run
Shayo dey run
You follow join
People dey run
Everybody run, run, run
Person dey run
Person dey run
Nobody know wetin make am run
Shayo dey run
You follow join
People dey run
Everybody run, run, run
Oh, I say bad people, bad people
Oh Jah, save us from bad people
Enemies left and right, shark people
But Jah keep protecting Jah people
Oh, why do I have to fight people
Wahala be like bicycle
Na situation hold me for testicle
But Jah come save me uncountable
Say if you wanna be a man, be a man
Never ever doubt your inna man
What can kill a man is a man
What can't kill a man make a man
Every day I try to be a bigger man
Work so hard be a better man
So don't trigger me, Mr triggerman
Or I'ma pull the trigger on your trigger man, oh
Oh, I say bad people, bad people
Oh Jah, save us from bad people
Enemies left and right, shark people
But Jah keep protecting Jah people
Oh, why do I have to fight people
Wahala be like bicycle
Na situation hold me for testicle
But Jah come save me uncountable
Person dey run
Person dey run
Nobody know wetin make am run
Shayo dey run
You follow join
People dey run
Everybody run, run, run
Person dey run
Person dey run
Nobody know wetin make am run
Shayo dey run
You follow join
People dey run
Everybody run, run, run
Because I be peacemaker
No mean say I no sabi fight
Na because I know the cost of war
(Oxygen Mix)
Writer(s): Asoh Prince Ben
Lyrics powered by www.musixmatch.com