album cover
Commander II (feat. Monaky)
album cover
Commander II (feat. Monaky) foi lançado em 21 de junho de 2024 por 6uff como parte do álbum Menace to Society
Released21 de junho de 2024
Editora6uff
IdiomaEnglish
BPM117
Melodicidade
Acústica
Valência
Dançabilidade
Energia

Letra

[Verse 1]
I chook am but he get otumokpo
Ehnnn
For machete whey don moton
Cut plantain use am wipe oesophagus
Admit nobody like me
Stare down watch a **** die slowly begging
Be like I bake sausage na once I wrap up dat beef
[Verse 2]
If you challenge the champ
I go invade your geography
Deady body go sarra
I no Dey blow Dry harmattan
Take a pic for my wallpaper
Aboniki Dey hot all na becos loco no Dey town
Hmmm hmmm hmmm
[Chorus]
I be commander o
Call me commander o
E mi commander o
I be commander o
Call me commander o
E mi commander o
I be commander o
Call me commander o
[Verse 3]
That thing wey you chop
Na Wetin you go vomitt
I no dey see them at all
Blood in my iris
On your marks I run
Put my heart on it
Couple of times I fall
But I recover from it.
Plenty, plenty enemy
[Verse 4]
Gimme blood tonic
Oh by my energy is drained from me
I no too dey talk I no be pundit
No bad vibes i refrain from it
I Don Make mistakes
And I learned from it
Thee without sin make e cast pon me
Danger to them it's a felony, felony
[Verse 5]
For your opinion
I don’t give a fuck
And for the sea
Me I be the shark
And then you be the squid
No matter how you play me
I no fit concede
My fire no dey off
No matter any breeze
I hold am for their neck
And choke their tonsils
I wanted war they asking for peace
5 star commander
The Mission complete, plete, plete
[Chorus]
I be commander o
Call me commander o
E mi commander o
I be commander o
Call me commander o
E mi commander o
I be commander o
Call me commander o
I be commander o
Call me commander o
E mi commander o
[Chorus]
I be commander o
Call me commander o
E mi commander o
I be commander o
Call me commander o
[Outro]
I chook am but he get otumokpo
Written by: Harrison Ekunwe, Okwudili Okoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...