album cover
Crazy Things
118
Afro-Pop
Трек «Crazy Things» вышел в 21 июня 2023 г. г. на альбоме « » (лейбл «Tieme Music»)Crazy Things - Single
album cover
Дата релиза21 июня 2023 г.
ЛейблTieme Music
Мелодичность
Акустичность
Валанс
Танцевальность
Энергия
BPM75

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Ink Boy
Ink Boy
Ведущий вокал
Simon Sunday IgocheMichael Owusu Addo
Simon Sunday IgocheMichael Owusu Addo
Ведущий вокал
Gbenro Lekan Abdulrahman
Gbenro Lekan Abdulrahman
Фортепиано
МУЗЫКА И СЛОВА
Michael Owusu Addo
Michael Owusu Addo
Сценарист
Simon Sunday IgocheMichael Owusu Addo
Simon Sunday IgocheMichael Owusu Addo
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Quality Sound
Quality Sound
Продюсер

Слова

As you Dey pray
Use your head to think
Use your leg
And waka for yourself
Nobody Dey for you
Keep your yawa to yourself
Believe in thy self
Uwee
Na person wey go na him know
You gat see for yourself
The say the axe don't remember
But the trees don't forget
But the trees don't forget
Follow the star like the 3 wise men
Seen many snakes man ah seen mandem
Dem bwoiz ah bad but mi badder than them
They've got shooter's outside
Mi go harder than dem
Ye, Falila, Fatima, all of una combine
Party ina Mi yard make sure you are on time
Now we steady mix stuffs
Like curry and thime
Oh no
Crazy things
Crazy things
Crazy things
Crazy things
And if I live a wAyward life is my business
Na me know my yawa make I just the finesse
Crazy things
Crazy things
Crazy-things
Crazy things
And if I live a wAyward life is my business
Na me know my yawa make I just the finesse
So many blessings from above feels like a kiss from God
So many stories untold, still e Dey run my tap
Until My cup runneth over one man soja I be one man soja
Make I no beg any man
Some be human and some be animal
Follow the star like the 3 wise men
Seen many snakes man ah seen mandem
Dem bois are bad but Mi badder than dem
They've got shooters outside Mi go harder than dem Ye
Falila, Fatima, all of una combine
Part ina Mi yard make sure you are on time
Now we steady mix stuffs like curry and thime
Oh no
Crazy things
Crazy things
Crazy things
Crazy things
And if I live a wayward life is my business
Na me know my yawa make I just Dey finesse
Crazy things
Crazy things
Crazy things
Crazy things
And if I live a wayward life is my business
Na me know my yawa make I just Dey finesse
Written by: Michael Owusu Addo, Simon Sunday IgocheMichael Owusu Addo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...