Создатели
ИСПОЛНИТЕЛИ
silachomka
Исполнитель
Samuel Silachomka John-Ibro
Ведущий вокал
Abdulrahman Lawal
Ведущий вокал
МУЗЫКА И СЛОВА
Samuel Silachomka John-Ibro
Тексты песен
Abdulrahman Lawal
Тексты песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
silachomka
Продюсер
Слова
And perhaps now you're wondering
"so does that mean being good is wrong?"
Get ready to face the mirror
The truth will hurt, but it will also set you free
I hate when i no send somebody
But them think say me i send them
B-h you're not all that
Please rest nobody likes you like that
All these ones just be hype and clout
No start to dey feel your self
You think say you be their mandem
Make them just finish with you first
You dey form peng, you think say you be cutest
Say make them no play me? b-h who you be? (who?)
Ṣẹbi you dey whine me? Ṣẹbi you dey... I say you dey whine me

Say make them no play me? bitch who you be? (who?)

Wetin be the matter? They wan killy baba o
I no send your father, I no send your papa
Me sef i don't even care about my safety it's just that
My sisi love me (eh), My mummy love me (eh)
So can you leave me? you don't need no explanations, cause i'm sila
And i won't pretend, i dey vex
Why she loosing her sense? Prolly prolly getting wasted
I make a living of this s-t, I'm making the music, looking so flick
B-s be hating and spreading the hate
But look how sila be doing amazing
Ṣẹbi you dey whine me? Ṣẹbi you dey... I say you dey whine me
You dey form peng, you think say you be cutest
Say make them no play me? b-h who you be? (who?)
Ṣẹbi you dey whine me? Ṣẹbi you dey... I say you dey whine me
You dey form peng, you think say you be cutest
Say make them no play me? bitch who you be? (who?)
Ṣẹbi you dey whine me? Ṣẹbi you dey... I say you dey whine me
You dey form peng, you think say you be cutest
Say make them no play me? b-h who you be? (who?)
Ṣẹbi you dey whine me? Ṣẹbi you dey... I say you dey whine me
You dey form peng, you think say you be cutest
Say make them no play me? b-h who you be? (who?)
F-ing with this bitch from the northside
Shii have you seen her backside? huh?
Yoruba girl from the westside
I'm in a faze where i'm switching my flows with my checks
Switching my flows with my checks
Switching my flows with my checks checks
I no go i no go
F-ing with this bitch from the northside
Shii baby girl you're mental huh?
Yoruba girl from the westside
I'm in a faze where i'm switching my flows with my checks
Switching my flows with my checks
Switching my flows with the bricks on the deck
I no go i no go lie i dey vex
I gotta let it control me
No better day than today
That's why i told you n-s that you don't know me
Say you wanna jump in my boat
I'm like uh, to all the dumb b-s trynna get in my coat
That's why you don't f-k with silachomka (sila sila)
And you gon play silachomka (sila)

Written by: Abdulrahman Lawal, Samuel Silachomka John-Ibro