album cover
Rizzla
37,724
Music
Rizzla was released on November 25, 2015 by Spaceship Entertainment as a part of the album On a Spaceship
album cover
Release DateNovember 25, 2015
LabelSpaceship Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Burna Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Damini Ogulu
Damini Ogulu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
JFem Beatz
JFem Beatz
Producer

Lyrics

[Chorus]
O ya pass me the rizzla (Ebano)
Make I unlock the ginger (Ebano)
Any style I deliver (Ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (Ebano)
Some of them na deceivers (Ebano)
Ọmọ kan tun fẹ jaye Monaco
But them no get visa (Ebano)
Ọmọ n bẹru, ọmọ yẹn oh (ọmọ, ọmọ)
Ọmọ Mamarazi l'ọmọ yẹn (ọmọ, ọmọ)
[Verse 1]
O ṣi n bubble, o ṣi n bubble
E be like you dey see double
You dey see double
When the gbẹdu enter you
Say e go dey ginger you
Them be think say we dey joke
Now they see say no be joke
As the matter develop
I say make I let you know
Say lati kekere (Lati kekere)
Lati kekere ni mo ti n hustle
Mo ti n bubble
Eh, ma lọ mọto, ginger me
Party o ma sare ju mọto
Sare ju mọto
[Chorus]
O ya pass me the rizzla (Ebano)
Make I unlock the ginger (Ebano)
Any style I deliver (Ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (Ebano)
Some of them na deceivers (Ebano)
Ọmọ kan tun fẹ jaye Monaco
But them no get visa (Ebano)
Ọmọ n bẹru, ọmọ yẹn oh (ọmọ, ọmọ)
Ọmọ Mamarazi l'ọmọ yẹn (ọmọ, ọmọ)
[Bridge]
Wọn ro po ti tan, wọn ro po pari, ọla dẹ ku
Wọn ro po ti tan, wọn ro po pari, ọla dẹ ku
Wọn ro po ti tan, wọn ro po pari, ọla dẹ ku
Wọn ro po ti tan, wọn ro po pari, ọla dẹ ku
O ni laʼilaha ilallah
O ni ba mi wo idi nla nla
Ani mi o like ẹ, irọ nla nla
Hello baby I surrender
Bawo lo ṣe gbe gbogbo nnkan to pọn sẹyin yẹn o?
I no know wetin to talk that day
That day wey you waka pass my way
Mi o le paro ọmọge o
Ma lọ mọto, ginger me
Party oma sare ju mọto
Sare ju mọto
[Chorus]
O ya pass me the rizzla (Ebano)
Make I unlock the ginger (Ebano)
Any style I deliver (Ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (Ebano)
Some of them na deceivers (Ebano)
Ọmọ kan tun fẹ jaye Monaco
But them no get visa (Ebano)
Ọmọ n bẹru, ọmọ yẹn oh (ọmọ, ọmọ)
Ọmọ Mamarazi l'ọmọ yẹn (ọmọ, ọmọ)
[Outro]
O ni laʼilaha ilallah
O ni ba mi wo idi nla nla
Ani mi o like ẹ, irọ nla nla
Written by: Damini Ogulu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...