album cover
Mama
163
World
Mama was released on July 31, 2020 by JT Records as a part of the album AfroBeat Kulture - EP
album cover
Release DateJuly 31, 2020
LabelJT Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
JT
JT
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Love Jatto
Love Jatto
Songwriter

Lyrics

Oh na na na
Make you treat your mother well
Na she be the first love oh
Family first
I no want trouble
As you dey hustle for your raba
Make you no talk o
Make you no talk o
Jeje keep it on the low
As you make money
Make you no forget mummy
Or e go be long journey
For you oooh
Na one life you get oh
Make you enjoy am well o
Mama keeps me going
Oh wey
Mamama dede mamama dede
Mamama dede ah
Mamama dede mamama dede
Mama keeps me going
Oh wey
As you make your bed
Na so you sleep o
Dem no dey use mouth tell pikin
Make e commot for smoke
As your sun dey shine
Others dey roam outside
Remember no be all clothes
You go fit sun outside
Jeje ni koko ro
Koko ro je wa eh
As i dey mind e my business
I no dey do yawa
Na one life you get o
Make you enjoy am well o
Mama keeps me going
Oh wey
Mamama dede mamama dede
Mamama dede ah
Mamama dede mamama dede
Mama keeps me going
Oh wey
My guy run your race
Life na jete by jete
No come dey do like person
Wey dem flog for cele
As you already know
A hungry man is an angry man
An angry man, an angry man is a hungry
Once beaten twice shy
Make you use your headquarters
Life na brain brain
Na one life you get o
Make you enjoy am well o
Mama keeps me going
Oh wey
Mamama dede mamama dede
Mamama dede ah
Mamama dede mamama dede
Mama keeps me going
Oh wey
Written by: Love Jatto
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...