Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Prince Nico Mbarga
Prince Nico Mbarga
Performer
Rocafil Jazz
Rocafil Jazz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prince Nico Mbarga
Prince Nico Mbarga
Composer

Lyrics

Sweet mother I no go forget you
For the suffer we you suffer for me yeah
Sweet mother I no go forget you
For the suffer we you suffer for me yeah
When I dey cry my mother go carry me
She go say my pikin wetin you dey cry yo yo
Stop stop! stop stop! stop stop!
Make you no cry again oo
When i wan sleep my mother go help me
She go lie me well well for bed
She cover me cloth say make you sleep
Sleep sleep my pikin oooo
When i dey hungry my mother go run up and down
She dey find me something we i go chop
Sweet mother, sweet mother oooo
When i dey sick my mother go cry cry cry
She go say instead wey i go die make she die
She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
If i no sleep, my mother no go sleep
If i no chop, my mother no go chop
She no dey tire ooo
Sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeh yeh
Sweet mother yeeeeh
Sweet mother oh, oh oh
Sweet mother I no go forget you
For the suffer we you suffer for me yeah
Sweet mother I no go forget you
For the suffer we you suffer for me yeah
When I dey cry my mother go carry me
She go say my pikin wetin you dey cry yo yo
Stop stop! stop stop! stop stop!
Make you no cry again oo
When i wan sleep my mother go jell me
She go lie me well well for bed
She cover me cloth say make you sleep
Sleep sleep my pikin oooo
When i dey hungry my mother go run up and down
She dey find me something we i go chop
Sweet mother, sweet mother oooo
When i dey sick my mother go cry cry cry
She go say instead wey i go die make she die
She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
If i no sleep, my mother no go sleep
If i no chop, my mother no go chop
She no dey tire ooo
Sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeh yeh
Sweet mother yeeeeh
Sweet mother oh, oh oh
Written by: Prince Nico Mbarga
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...