album cover
Palapala
8
Afro-Beat
Palapala was released on June 1, 2020 by Indie as a part of the album Afroclassic
album cover
Release DateJune 1, 2020
LabelIndie
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

Lyrics

You
Tarian on the beat o
Lets go
Wọn jowú mi, hating on me
Kilode na (palapala)
Wọn binu ori o, dem forget
Moluwalonshola (palapala)
Wetin God do, they wan undo
Ko possible (palapala)
Wọn binu ori o, dem forget
Moluwalonshola (palapala)
E sha ti mo, motunde bimo shende
Shey dada mo bale
E so fun mi na, shey mio pé de
Oya straight to the matter
You wey dey reason person comment (comment)
Awake from your slumber
Má jaiye (aiyé)
You go dey suffer
When I dey grind, you dey laugh like say
E no go pay me (pay me)
I dey see result you come dey vex
Why e dey pain you (pain you)
Man wey dey hustle gaz to chop
Kilo wade te wa n jowú
Humble yourself, and pray for your life
Stop the hatred and the grumble
Na my time come o
Await your turn o
Pure love, no hate, higher level na him I dey
No chase me, no chase me, no chase me
Always on guard, God got me, God get me, God got me
Always on guard, you know say
Wọn jowú mi, hating on me
Kilode na (palapala)
Wọn binu ori o, dem forget
Moluwalonshola (palapala)
Wetin God do, they wan undo
Ko possible (palapala)
Wọn binu ori o, dem forget
Moluwalonshola (palapala)
Wọn jowú mi, hating on me
Kilode na (palapala)
Wọn binu ori o, dem forget
Moluwalonshola (palapala)
Wetin God do, they wan undo
Ko possible (palapala)
Won binu ori o, dem forget
Moluwalonshola (palapala)
Ọlọrun we get talk o (we get talk o)
Help your pikin
I dey dey work dem dey dey laugh kilode, shon fe pami ni o
Na God cover me o
Your jealousy no dey bother me (ọlọrun)
Wetin go be go be no cap
For this matter no lele, no lele, you know say
Always on guard you know say
God got me, God got me
Always on guard God got me (God got me o)
Na my time come o
Await your turn o
Pure love, no hate, higher level na him I dey no chase me
Wọn jowú mi, hating on me
Kilode na (palapala)
Wọn binu ori o, dem forget
Moluwalonshola (palapala)
Wetin God do, they wan undo
Ko possible (palapala)
Wọn binu ori o, dem forget
Moluwalonshola (palapala)
Aje on the mix (palapala, palapala)
Na my time come o
Await your turn o
Wọn binu ori o, dem forget
Moluwalonshola (palapala)
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...