album cover
Same Energy
6,943
Afro-Beat
Same Energy was released on June 3, 2020 by Integral Studio as a part of the album Same Energy - Single
album cover
Release DateJune 3, 2020
LabelIntegral Studio
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Prettyboy D-O
Prettyboy D-O
Performer
Prettyboy DO
Prettyboy DO
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Donald Ofik
Donald Ofik
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dare
Dare
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
[Verse 2]
Money come, money go kpa kpa kpa
Every day kpo kpo kpo
Money come, money go kpa kpa kpa
Everyday kpo kpo kpo
[Verse 3]
Streets no dey show mercy
No dey come my side come dey form messi
Brother for my side we no dey wear jersey
Till the day a **** die, my street go still rep me
[Verse 4]
Shey Na mugu dey write for my head
Come dey reason na me wey dey jonze
Keep the love, make una gimme the kpa
Ogbeni please leave me alone
My level go cancel your level
My power go strike out your power
See you no go fit
My level go cancel your level
My power go strike out your power
See you no go fit
[Verse 5]
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
[Verse 6]
My city treat me like a champion
But me I no dey really like attention-tention
'Cause Na the money wey dey talku, talku, talku, talku
Na the reason why I no dey talku talku
When you get money, dey go chopu knuckle chopu knuckle
If u no get am, dey go talku, talku, talku, talku
No be fiction, fiction
Bros u better pay attention-tention
[Verse 7]
Now they feel me like na shina peters
Representing all the realest ****
Where dem dey when mama dey hospital
When I dey, nobody gave me dinner
Ogbeni make dey clear my road
No obstruct me from my vision, vision
Always standing on our toes
Our enemies dem dey for mission, mission
[Verse 8]
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
[Verse 9]
Shey Na mugu dey write for my head
Come dey reason na me wey dey jonze
Keep the love, make una gimme the kpa
Ogbeni please leave me alone
My level go cancel your level
My power go strike out your power
See you no go fit
My level go cancel your level
My power go strike out your power
See you no go fit
Written by: Dare Kasali, Donald Ofik
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...