Lyrics

I dey para for the raba Make them give me my raba I dey para for the raba Make them give me my raba You dey dreaming about money Some people dey make am Wey your girl mehn she dey fake am If I catch am mehn I go nak am She dey come back She tell that she want me But I no want am She tell me say she feel me But I no feel am Me I'm focused on the paper Make them give me my raba Make nobody touch me I dey para If I catch am she go stammer Hallelujah tell ya pastor Make e come make it faster See the money like cheddar Spiritual vibes Wetin you dey vex for You be broke man Tell your girl mehn She go choke man She dey feel me I dey feel am Take her back home And I give her bulala what! We dey wait am Your girl self she dey fake am Listen I dey para for the raba Make them give me my raba I dey para for the raba Make them give me my raba I dey para for the raba Make them give me my raba I dey para for the raba Hallelujah Felle felle felle Ehn that's your girlfriend Tell her make she come 10:10 Even if she come with her best friend Me I go give am mehn I go take am express See the money like paper Am focused on the paper I'm tryna get the raba Let me here you shout hallelujah
Writer(s): Oswald Okojie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out