Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
If you break my heart I go date your fada
Bonny pon dis
Danny beatz
[Verse 1]
The 90's bad gyal trend
See I heard them say, heard them say
Boy you a player
You dey score like Messi, play like Kaka
Dribble like Wakaso
You dey like Barcelona, Real Madrid
Arsenal, Man U, Chelsea
[PreChorus]
I go give you my heart, give you body
Do anything for you
Sacrifice my life to be your wife
I'm gonna be there for you
But if you break my heart, I go date your fada
You gonna be my son
You go call me your mother
Say if you break my heart, I go date your fada
You gonna be my son
You go call me your mother
[Chorus]
Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
Sɛ me kasa a, tie me eh
Mi lovi eh
Mi diɛntsɛ mi lovi eh
Mi lovi eh
Sɛ me kasa a, tie me eh, tie me eh
[Verse 2]
See the love I have for you
The love I have for you
See the love I have for you
It's for nobody else but you
[Verse 3]
Bakasi you know say I get am o
Bobby stand you know sey I own am o
And no style dey wey I no sabi do am o
Me I no like Versace
And I no like designer
Me I no like Ferrari
And I no like Bugatti
[PreChorus]
I go give you my heart, give you body
Do anything for you
Sacrifice my life to be your wife
I'm gonna be there for you
But if you break my heart, I go date your fada
You gonna be my son
You go call me your mother
Say if you break my heart, I go date your fada
You gonna be my son
You go call me your mother
[Chorus]
Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
Sɛ me kasa a, tie me eh
Mi lovi eh
Mi diɛntsɛ mi lovi eh
Mi lovi eh
Sɛ me kasa a, tie me eh, tie me eh
[Bridge]
Skeleba, skekeleba
Skekelekele skeskeleba
Skeleba, skekeleba
Skekelekele skeskeleba
[Verse 4]
Bakasi, you know sey I get am o
Bobbie stand, you know sey I own am o
And no style dey wey I no sabi do am o
Me I no like Versace
And I no dey designer
Me I no like Ferrari
And I no like Bugatti
[Chorus]
Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
Sɛ me kasa a, tie me eh
Mi lovi eh
Mi diɛntsɛ mi lovi eh
Mi lovi eh
Sɛ me kasa a, tie me eh, tie me eh
[Outro]
Skeleba, skekeleba
Skekelekele skeskeleba
Skeleba, skekeleba
Skekelekele skeskeleba
Written by: A, Priscilla Opoku Kwarteng
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...