album cover
Killah
5
R&B/Soul
Killah was released on July 28, 2016 by LoudHouz Entertainment Ltd as a part of the album Defender
album cover
Release DateJuly 28, 2016
LabelLoudHouz Entertainment Ltd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Blackfacenaija
Blackfacenaija
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Msrtha Adama
Msrtha Adama
Composer, Lyrics
Ahmedu Augustine Obiabo
Ahmedu Augustine Obiabo
Composer, Songwriter

Lyrics

Killah Lyrics - by BlackFaceNaija written by Ahmedu Augustine & Alexander Ahmedu
(super differ on the beat)
Killah
Ah what den say ?
BFN...blackfacenaija
(killah)
Say me dey here
Say man ah killah…(killah killah)
Black michael jackson thriller
(ah me that)
Kill dem for reala
Murder them…..
Chorus—
Say man ah kilah (killah)
Black michael jackson man ah thriller (thriller)
Fans want me in also villa (villa)
They say my music them dey feel am
Pon the microphone me ah iller (iller)
Melody cure the girl dem fever (fever)
Gat no time for haters see you later (later)
Na who come dey say them run the area?
(when na…ah me wey dey nice up the party
Ah me wey dey nice up the show
Ah me wey dey nice up the party
Number 1 dj incase you never know 2x)
Verse1-
Me na cool say me hotter than them
Music me dey play for them street na anthem
They want me spot but me shoe no size them
Them ah size 2 blackman ah size 10
And the industry ah pack up with some wanna bees
Boy whiskey try steal me melody
But them copycat na get me energy
Me burn them and send them to the cemetery
Tell them copycats them playing with fire
Tell them be original or them better retire
Because my fellows no go hesitate to fire
Burn dem down run down them empire
Because...
Chorus
Say man ah kilah (killah)
Black michael jackson man ah thriller (thriller)
Fans want me in also villa (villa)
They say my music them dey feel am
Pon the microphone me ah iller (iller)
Melody cure the girl dem fever (fever)
Gat no time for haters see you later (later)
Na who come dey say them run the area?
(when na…ah me wey dey nice up the party
Ah me wey dey nice up the show
Ah me wey dey nice up the party
Number 1 dj incase you never know 2x)
Verse2
Anywhere me go the girls ah rush me like a hot bread
(hot bread hot bread)
Fresh from the bakery ah me ah most wanted
(most wanted )
Sound boy killah killah killah with a bad attitude (killah)
Killah killah killah comment t’appelles tu’?(killah)
Killah killah killah BlackFace wey dem call me
Catch me in ah the vip chilling with my crew
Gun shottah fee the don dada
(the don dada)
Me go send their pupa bomb letter
(bomb letter )
Me ah the king me ah the pace setter
(pace setter)
So who wan try fire burn satan
(burn dem)
Chorus
Chorus—
Say man ah kilah (killah)
Black michael jackson man ah thriller (thriller)
Fans want me in also villa (villa)
They say my music them dey feel am
Pon the microphone me ah iller (iller)
Melody cure the girl dem fever (fever)
Gat no time for haters see you later (later)
Na who come dey say them run the area?
(when na…ah me wey dey nice up the party
Ah me wey dey nice up the show
Ah me wey dey nice up the party
Number 1 dj incase you never know 2x)
Verse3
You want test catch a bullet to your chest
6 feet below your folks go lay you to rest..ahh
Me lyrics give them cardiac arrest
North south east and west them say me ah the best ahh
My music make them dance e oh
Mama and papa and pickini oh ah
Said them heard me on the radio
Through the speakers melody ah passing through
They say my music put them in a marathon
Me still burning kaya still burning babylon
Fire burn dem all night long
Pay the dj to na play my song …they can’t hold me down
Me still live like a wire
Am talking to unu copycats make unu ajuwire
Cos…if unu copy me
Me end unu destiny
Listen my music na copy me na na na
Chorus—
Say man ah kilah (killah)
Black michael jackson man ah thriller (thriller)
Fans want me in also villa (villa)
They say my music them dey feel am
Pon the microphone me ah iller (iller)
Melody cure the girl dem fever (fever)
Gat no time for haters see you later (later)
Na who come dey say them run the area?
(when na…ah me wey dey nice up the party
Ah me wey dey nice up the show
Ah me wey dey nice up the party
Number 1 dj incase you never know 2x)
Outro
Take this as a warning ..bomboclat (what dem say)
I don dey tell you no dey copy my tunes
But with my guns men, you go see me very soon
And am ma ..clap clap burst you burst you
Clap clap burst you burst you
Danger…
Dem gone …dead and buried
Say me guilty of the crime
Me murder dem
Put dem name pon obituary
Look for them in the cemetery my lord
Beats till fade
Written by: Ahmedu Augustine Obiabo, Msrtha Adama
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...