album cover
Familiar
6,448
Worldwide
Familiar was released on July 30, 2021 by OCJ Music as a part of the album The African Prince
album cover
Release DateJuly 30, 2021
LabelOCJ Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
OCJ
OCJ
Performer
Osborn Odekhian Ehinomen
Osborn Odekhian Ehinomen
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Osborn Odekhian Ehinomen
Osborn Odekhian Ehinomen
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Solid Keyz
Solid Keyz
Producer

Lyrics

Wetin Musa nor go see for the Giate
For the Giate
So me girl not around
After 1
Ee don dark
And me wanna fuack
 call a girl to come tru
 giate is locked
Musa don sleep But musa come to d Giate
Who him see
Nor be d one
Nor be d one wen him know
Hook: Who you is
Who you be
Who you are
And who you come for
You don't look familiar familiar familiar
Who U come for
 you don't look familiar
Familiar familiar
Who U come for
Chorus:
Wetin Musa nor go see for the giate
For the Giate
Here's the thing
Musa Na my baby best friend
And my baby self self
She nor sabi get friends
Musa want to spoil my parol
Normally my Caro nor Dey get akaro
Shit cancel
Damn damn
If u do again make u cancel
If ee nor d same we go cancel
ee nor fit be anything wen u say
We go dance to
ee nor fit be anything wen u talk
We go bounce to
call a girl to come tru
 giate is locked
Musa don sleep But musa come to d Giate
Who him see
Nor be d one
Nor be d one wen him know
Hook: Who you is
Who you be
Who you are
And who you come for
You don't look familiar familiar familiar
Who U come for
 you don't look familiar
Familiar familiar
Who U come for
Written by: Osborn Odekhian Ehinomen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...