Music Video
Music Video
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Toluwalope Ajani Ojelabi
Songwriter
Odame Precious Olah
Songwriter
Lyrics
Yeah Yeah
Friday night, chilling with my gees of course (Yeah yeah)
Everything on code (On code)
You don't really need to be told (Yeah yeah)
We don't fold (Don't fold)
All of my gees are cold (Yeah yeah)
We dey talk and do (Eh ehen)
Na we wey dey make them run
Oh yes you go dagbana (You go dabgana)
Me and gees we go base we go dey for one corner (For one corner)
You go talk true, no mask on no lagbaja (No lagbaja)
Them dey call me werey (Werey)
I no send them (Yeye yeye)
I just dey my lane (Lane lane)
Everything nice everything soft
All correct o
Make I see alert, make my mind rest
All correct
All correct
All correct
All correct
All correct
All correct
All correct
All correct
All correct o
Tell them make them comot for there o
Money wey we come collect o
Make everybody come correct o(Yeah yeah)
See the way she dey shake
She dey make the boys demma head dey craze
She don make e choice e be me she go chase
E come be like I get for girls o (Yeah yeah)
By now you already know say nobody go fit me (Fit me)
All the way from Accra straight up to Italy (Italy)
Taifa dey call me DaDinci
Walayi all this is easy
Ah ah easy yeah yeah yeah yeah
Everything nice everything sweet
All correct o (All correct)
Make I see that ping make I eye get
All correct o
Afropikin
Everything nice everything soft
All correct o
Make I see alert, make my mind rest
All correct
All correct
All correct
All correct
All correct
All correct
All correct
All correct
Written by: Odame Precious Olah, Toluwalope Ajani Ojelabi