album cover
My Guy
1,270
Hip-Hop/Rap
My Guy was released on August 26, 2021 by Reeplay as a part of the album Abnormal Normality
album cover
Release DateAugust 26, 2021
LabelReeplay
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

PERFORMING ARTISTS
Reeplay
Reeplay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jibril Adeiza Omaki
Jibril Adeiza Omaki
Songwriter

Lyrics

Na my guy na my guy
Na my guy
Ugochukwu na my guy
Too like girls
How many chicks wey him get
Guess
I no fit to guess coz the list too long
I for tell you full Tory but the gist too long
Riding shotgun na him guy Paul
Slim, short, fat dem go smash all
The only soft boy doing hard drugs
Too many girls for him call log
Anytime nkechi call am she say
Dakun kpemi pada
The fool call back saying baby
What’s the matter ?
I’m really really broke I don’t have no money
And I really need funds for my school
Honey
No food stuffs and I need to do my hair too
Hmmm !
Baby calm down I will help you
Hmmm!
Ug na you be her father ?
Why you go let the girls just dey ride you like okada ?
The other day I saw you buying bottles of codein
I tell you give me one you tell me say
Na for joseline
Eh eh nine bottles
Only you ?
Na junky love una dey do ?
Ugochukwu na my guy
And he too like girls
And he too like girls
Ugochukwu na my guy
And he too like girls
And he too like girls
Him no get money to spend for him guys
But he has a lot for the girls
Him no get money to spend for him guys
But he has a whole lot for the girls
See ugochukwu na my guy
Too like girls
How many chicks wey him get ?
Guess
I no fit to guess coz the list too long
I for tell you full full Tory but the gist too long
Amaka got a big fat ass
Whao
Drop it down low for the boy
Slow
She dey turn up every night for the show
On a low I hear say she be okpo
She dey my guy side last Saturday
Soon as she enter the place she dey spark the j
She no send anybody for the place
Ugochukwu lifestyle dey on Reeplay
Ugochukwu na my guy
And he too like girls
And he too like girls
Ugochukwu na my guy
And he too like girls
And he too like girls
Him no get money to spend for him guys
But he has a lot for the girls
Him no get money to spend for him guys
But he has a whole lot for the girls
See ugochukwu na my guy
Too like girls
How many chicks way him get
Guess
I no fit to guess coz the list too long
I for tell you full tory but
The gist too long
This one na for guys way dey womanise
Written by: Jibril Adeiza Omaki
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...