Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jackson Daniels
Jackson Daniels
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Durk Banks
Durk Banks
Songwriter
Dwan Avery
Dwan Avery
Songwriter
Dayvon Bennett
Dayvon Bennett
Songwriter

Lyrics

Yeh yeh yeh Tarryfique Jackson Daniels yeeh yeeh eeh Everyday na holiday Girl you know say I no play so I no dey play so Enter the song and shake your waist Your fine face dey burst my brain oh, you burst my brain oh The matter don set like this Baby girl I'm ready tonight You be the Remedy For my craze yes oh The matter don set like this Baby girl I'm ready to fight Edo boy and you know say I like you gan gan ni I like you gan gan I like you gan gan ni I want to gum body oh Baby Ooh yeh I like you gan gan ni I like you gan gan I like you gan gan ni I want to gum body oh My Baby Ooh yeh Baby time to spend my money oh Money full my purse oh I get money e plenty oh Baby just dey dance For me oh yeah yeh You know say I gbadu u Play dis song oh DJ press reset oh Make we Flenjo Cos the party don scatter Make enough people enter E be your body I mental No no no no no Kini mo sefun won Wetin I do dem oh Everyone dancing non stop oh No no no I like you gan gan ni I like you gan gan I like you gan gan ni I want to gum body oh Baby Ooh yeh I like you gan gan ni I like you gan gan I like you gan gan ni I want to gum body oh My Baby Ooh yeh Cos d party don scatter Make enough people enter E be ur body I mental No no no no no Kini mo sefun won Wetin I do dem oh Everyone dancing non stop oh No no no Ehh Go! I like you gan gan ni I like you gan gan I like you gan gan ni I want to gum body oh Baby Ooh yeh I like you gan gan ni I like you gan gan I like you gan gan ni I want to gum body oh My Baby Ooh yeh JD oo oh
Writer(s): Jackson Daniels Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out