Credits

Lyrics

Na who say you no dey lie
Girl na me say you too dey lie, Eh
Again and again she dey call for my phone
Shebi e be crime if I love you too, eh
Make you no dey follow like you wan get something
You go come get nothing
Cus as I talk am (as I talk am)
You go do am (u go do am)
Say me we move
Me I no fit understand why you do me so
I bin give all my body give you all my soul
After you carry all my money go
Onye ame m corny
This thing no fit funny
Me I no fit understand why you do me so
I bin tell you sey I love you forever
Tell me wetin I no know
You'hv been cheating all along
But every other day na I love you too
Na who say you no dey lie
Girl na me say you too dey lie
Tell that baby she be winch oh
She be winch oh
She be winch oh, eh
That baby she be winch oh
She be winch oh
She be winch oh
She say if nobi you wey go dey by my side
Then our love never dey house
Dey pray make this your love no go pass me by
Cus I can't settle for less
She tell me sey
Until infinity na me wey go put it in
No other guy can take my place, she swear on everything
Awon temi ife mi ife mi
I tell her okay
Now I no fit understand why you do me so
After I give you all my body give you all my soul
After you carry all my money go
Awon temi ife mi fe mi
Na who say you no dey lie
Girl na me say you too dey lie
Tell that baby she be winch oh oh
Winch oh winch oh winch oh oh
Na who say you no dey lie
Girl na me say you too dey lie
Tell that baby she be winch oh
She be winch oh
She be winch oh, eh
That baby she be winch oh
She be winch oh
She be winch oh
This girl you got the vibes
You got the smile
You got the eyes
And the things that me love
But na who say you no dey lie
Girl na me say you too dey lie
Me I no fit understand why you do me so
I bin give you all my body give you all my soul
You go tell me if na ludo you dey play you dey use me dey toss me
Girlie which kine level be this
Na who say you no dey lie
Girl na me say you too dey lie
Eh ah ah ahhh ehh
She be winch oh
Winch oh winch oh winch oh oh yh
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...