Credits
COMPOSITION & LYRICS
Eisen Hogan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
RANSOM BEATZ
Producer
Furz Khadi
Mastering Engineer
Lyrics
You know what it is that's what it is
This a personal vibe only you know
(Aiccee)
I no wan shout for this mic abeg
I took a time out to get myself on the right track
But look at me na come be like say I dey smoke crack
And All this hustle every day
To secure nice racks with a gold plaque
Omoh whichever go full sack
I no wan come dey brag cos baba get my back
You fit to call me Jill cos I no like to Jack
And if you talking shit you get your ass smacked
Why she dey call me baby I no like Cerelac
Tic Tok
Make una go check your wristwatch
Na baba God dey bless man
Nobody fit curse man
Because when your time reach dem go call you boss man
All this kele for your side Omoh you too like woman
I dey pray make e better for you
I dey pray make baba God bless you
So you fit catch your cruise
Cos this life man
Make you know e no get part two
Why you come dey make her feel like say
She be your tattoo
(I no ask you)
The picture is now clear
Shey I tell you no follow Tina you no go hear
Now she don come carry all your money disappear
Oya Shift make I kuku drink my beer
I dey catch a vibe everyday and that's true
Mama say give me your resume make I review
Shima heart strong be like say na bamboo
But I laughed like if she only had a clue
(What to do)
Na so this my nigga wan dey come dey bone face
Omoh No dey hate this is just God's grace
(For my Case)
Humble Being blessed into the United States
Surely Not perfect Still open to all my mistakes
Living life slow Trynna raise the high stakes
One step at a time sha
Watch out for all the snakes
Them go come as friends and them go come as babes
Every day I wake up I just want dey run my race
No be full speed I just like maintain my lane
When you see the muscle you call am no pain no gain
But as you dey think to make you try to use your brain
Because if you fuck up me I go flog you with the cane
Not Abel
Met this fine shawty last night
Her name was Mabel
Put her on a personal vibe on top of my table
Now she come dey disturb me from January to April
(Damn from January to April)
Now she steady calling my phone
She no wan leave me alone
She say my heart dey like stone
I'm trynna shoot for my goals
Character black like charcoal
She likes to be in control
Like Lilith searching for souls
Who likes to bang on a low
But
It's not as bad as it seems
She got a low self-esteem
She Steady plotting her schemes
I'll take it to the extreme
Until I'm living my dreams
I been don stop to blow trees
Because I won learn Chinese
I had to go on my knees
That I will hustle for life
Promised to make mama smile
Because the future is bright
I no dey like to dey fight
So make I chill and drink sprite
My Guyyyy
(I say make i chill and drink sprite my guyyy)
It's just a personal vibe for me
It's just a personal vibe for me
What you seeing is what you see
Forever chasing and living a dream
Writer(s): Eisen Hogan
Lyrics powered by www.musixmatch.com