Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Peruzzi
Peruzzi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tobechukwu Victor Okoh
Tobechukwu Victor Okoh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Vstix
Vstix
Producer
Mr. Swaps
Mr. Swaps
Mixing Engineer

Lyrics

"Yeah, hello Hello? I know you can hear me, hello" V-V-Vstix Call Lagbaja "Hello, hello?" Lagba-ja ("I know you can hear me, talk to me hello") "Hello, talk nah" (Ogini ne me nkpo tu a) Call Lagbaja Say the matter e don turn kasala Abi you go call Fashola? As road block don block ashana oh Na the matter we dey solve But e no gree solve Ask her wetin dey sup (talk nah) E no fit talk Nwanem disabili- Disability oh Wey you dey give me Wey you dey give me so Dey make you feelin' Like say you they killy show You want to finish, want to finish me oh (ewo 'nu) But e no fit work See oil dey my head (oil dey my head) The head too strong (the head too strong) We go gats call Lagbaja Say the matter don turn kasala (ewo 'nu) Abi make you call Fashola? As road block don block ashana Na the matter we dey solve since E no gree solve Ask her wetin dey sup E no fit talk (talk) You can't stop my shine (no) You can't spoil my P You can't catch my drip No need to try But try if you please No get as e be I, I never did it oh No, no, no, no (no) I never did it oh Tell dem make them call Lagbaja Say the matter e don turn kasala Abi make dem call Fashola? As road block don block ashana oh Na the matter we dey solve since E no gree solve Ask her wetin dey sup E no fit talk (talk) Call Lagbaja "Yeah, hello, hello?" "I know you can hear me, hello?" Swaps Swaps "Hello, hello, I know you can hear me, talk to me?" "Hello, hello, talk now?"
Writer(s): Federico Peruzzi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out