Credits
COMPOSITION & LYRICS
Okedoyin Elijah Adeyemi
Songwriter
Lyrics
Nobody go send you free money
Na me know wetin my eyes dey see ooo
When I get problem I call on (G )o
Dem girls no wan show love oshe konji
No love in the ghetto
If there's love e go make oo
Coz I love being in the ghetto
I wonder if heaven got a ghetto?
Battery never dies, the ghetto keeps me wise
If I be your brother man so don't gimme gap
Do like a soldier and fall on the ground
I don talk my own
you know I no too Dey cap (nothing dey kpa)
Adaba tunramu odo ngbe arere lo oh
Adulthood na scam baby jashereylo
Written by: Okedoyin Elijah Adeyemi

