Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
CHARIS DANIEL
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ovburie Precious Daniel
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Stereo type beat
Producer
Stereo type music
Producer
Sensei Mixed
Mixing Engineer
Lyrics
Oh baby jellof
I like the way you fry that kpomo
You know say my mummy don comot
Pull my nika touch my blukos
No I no talk oh
You know say I fit die for your mata
Name your price I get dollar no qanta
If this is Christmas I fit be your Santa
Oh No qanta
Baby ejo show some love
If dem won take you na war
Even if I no Dey show
I still want to let you know
I promise I go take you go
Wuuuuuuuuuuu
Italy
Wuuuuuuuuuuu
Italy
Wuuuuuuuuuuuu
Italy
Wuuuuuuuuuuuu
Oh baby jellof
I like the way you fry that kpomo
You know say my mummy don comot
Pull my nika touch my blukos
No I no talk oh
I Dey for your Durmot
Oh yes I no Dey commot
Until you show your face
Maybe I go stop
Pretty damsel i Dey for your door
I dey for your door
As I Dey see you Dey denge pose
E Dey make my head Dey burst
Yes I promise to show you love
Loving weh nobody don show you before
Baby open the door
I no go use you play jor
Can I ask you a favor
Please be my neighbor
Baby ejo show some love
If dem won take you na war
Even if I no Dey show
I still want to let you know
I promise I go take you go
Wuuuuuuuuuuu
Italy
Wuuuuuuuuuuu
Italy
Wuuuuuuuuuuuu
Italy
Wuuuuuuuuuuuu
Oh baby jellof
I like the way you fry that kpomo
You know say my mummy don comot
Pull my nika touch my blukos
No I no talk oh
Written by: Ovburie Precious Daniel