album cover
Higher (feat. Article Wan)
album cover
Higher (feat. Article Wan) was released on June 9, 2023 by Villa Entertainment as a part of the album Mr. Lover With Grace - EP
ReleasedJune 9, 2023
LabelVilla Entertainment
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

We dey come o, we dey come
We nor be kakai o, we dey come
We nor be too cute o
But Chale we be fine o
My level nor be your level
Am not here looking for trouble
We all know the devil
We all know the struggle, oh, oh, oh
My level nor be your level
Am not here looking for trouble
We all know the devil
Oluwa involve na trouble
Dem go say, Baba do for us
Oluwa do for us
Baba do for us
Dem go say, Baba do for us
Oluwa do for us
Baba do for us
Oluwa involve na trouble
'Cause higher, higher, higher
Higher, higher, higher
'Cause higher, higher, higher
'Cause higher, higher, higher
Oh, oh higher, higher, higher
'Cause higher, higher, higher
'Cause higher, higher, higher
'Cause higher, higher, higher o
See bugati
We dey go Las Vegas
Champagne and glass
Higher we dey go, we no dey low class
Na who wey dey high, we dey high pass
Tell dem say, yeah, we dey first class
Well, we dey first class
See everyday we dey party, ah
Na we dey run de thing, eh
Hey, allerparti ti, ti
Eh, give way na we dey come o
Wonba, wonba, eh, eh
We dey go higher, eh, eh, eh
Womba, eh, eh, eh
Wanna level no be your level
Petite regardez, eh
Petite regardez, eh
Dem go say, Baba do for us
Oluwa do for us
Baba do for us
Dem go say, Baba do for us
Oluwa do for us
Baba do for us
Oluwa involve na trouble
'Cause higher, higher, higher
Higher, higher, higher
'Cause higher, higher, higher
'Cause higher, higher, higher
Oh, oh higher, higher, higher
'Cause higher, higher, higher
'Cause higher, higher, higher
'Cause higher, higher, higher o
See bugati o
We dey go Las Vegas
Champagne and glass
Written by: Charles Cleland Bruce
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...