Lyrics
[Verse 1]
Thunder fire bout the country now
Hmm, everybody say they want me now
Even your guards want to hunt me down
Cos I'm very very very big now
[Verse 2]
Hmm, I'm in VIP
You're biting your tongue trying to sing like me
But anybody that invite me
I'm gonna be rocking anything I see
[Verse 3]
'Cause this one no be party no rave
You have every right to misbehave
You fit behave the way you like to behave
[Verse 4]
If anybody ask you tell them say
Na Burna boy we say so
We fit come together like lego
Migrate to gyrate oh
Make we do the new dance wey they reign oh
Eh Burna boy wey say so
We fit come together like lego
Migrate to gyrate oh
We no send the people wey they rate oh
I don't send una message
If you no believe me you can ask Levine
Or you can ask Quido Bakas oh
Don't believe them you can ask Ese
Or you can ask Ogado
Or you can ask my brethren Dambo
And they will confirm this information about the trials and tribulations
Me I to go through daily
So in this party I'm going crazy
Hmmm oh Lord, so everybody put your hands up
And if you dey sitting down stand up
[Chorus]
Na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate oh
Make we do the new dance wey they reign oh
Eh Burna boy wey say so
We fit come together like lego
Migrate to gyrate oh
We no send the people wey they rate o
[Refrain]
Baby ma lọ ṣe j'aye mi
Baby jisoro
We be pure and die the Hennessey
Ṣayo ba ṣayo
Baby ma lọ ṣe j'aye mi
Baby jisoro
We be pure and die the Hennessey
Ṣayo ba ṣayo
[Verse 5]
We're getting naughty in this place
Girl dem a want to rub the body in this place
I'ma like the way the girl wears a all the paint
So me and her never separate hmm hmm
[Chorus]
Burna boy wey say so
We fit come together like lego
Migrate to gyrate oh
Make we do the new dance wey they reign oh
Eh Burna boy wey say so
We fit come together like lego
Migrate to gyrate oh
We no send the people wey they rate oh
I say na Burna boy wey say so
We fit come together like lego
Migrate to gyrate oh
Make we do the new dance wey dey reign oh
Eh Burna boy wey say so
We fit come together like lego
Migrate to gyrate oh
We no send the people wey they rate o
[Refrain]
So baby ma lọ ṣe j'aye mi
Baby jisoro
We be pure and die the Hennessey
Ṣayo ba ṣayo
Baby ma lọ ṣe j'aye mi
Baby jisoro
We be pure and die the Hennessey
Ṣayo ba ṣayo
Baby ma lọ ṣe j'aye mi
Baby jisoro
We be pure and die the Hennessey
Ṣayo ba ṣayo
Baby ma lọ ṣe j'aye mi
Baby jisoro
We be pure and die the Hennessey
Ṣayo ba ṣayo
Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu, Eric Utere, Piriye Isokrari