Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Iphxne Dj
Performer
DarkoVibes
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Paul Nii Amu Andrew Darko
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Iphxne Dj
Producer
Gigz Beatz
Producer
Otoo Mensah
Producer
Lyrics
It’s the one and only iphone dj
Nothing Dey faze me
I reach level wey nothing Dey shake me (yeah)
Many want try me,
Girls want date me…
But my heart stay cold.
She Dey wonder where I stay, (Where?)
I stay Clean (oh Yh, Yh)
You got a problem
With this
Me I Dey with Nyame, Everyday I’m living (Yeah)
Your body Craze! (Craze)
Your body size go dey give a man BP
Said on my knees Nyame boame (Uh, Uh)
Everyday
I pray to God, save me.
Woni won wa mi
I beg you make you shun Dey wine me
I want Dey your body o, won wa mi
(Wa mi, wa mi)
She Dey want me Yahhhhhhh
Yh, yh
I Dey love how you wine me babe
Obaayewa woaa ne me taste
I no go take pay, you be free mason (yh)
I’ve been on road like three days
I no bath, I no chop, I no fuck - Lord knows
When I step up pagan underrate
Dem Dey sing all my songs
Dem Cyan contemplate (yh)
DarkoVibes, he be Stoner
Everyday, he Dey live life He no be serious
Slow progress no be say you shimor Oh
When the money come, haters go be jealous (Yea-eh)
Daakye m’3tor Bugatti
You wey you no dey believe you be Fugazi
Enemies no be man, you for repent
Why’ you calling me family, you be distant!
Yh’
Ibi phase
Am3 nankw3 Darko Gbeshi
Everyday working, no sleeping
I’m an animal…who wants to face me! Yh
Everyday, different craze
I say all day we Dey bombard dem
Oh, she’s a fan so mi contemplate
Mr. Dj play the request dem, Yah!
Your body Craze! (Craze)
Your body size go dey give a man BP
So I Dey on my knees Nyame boame (Uh, Uh)
Everyday
I pray to God, save me.
Woni won wa mi
She Dey feel the boy
She say I be sexy, Yeah.
Shordy say she want me (want me, want me)
She Dey want me yeahhhhh!
Written by: Paul Nii Amu Andrew Darko


![Watch Iphxne Dj- BP (feat. DarkoVibes) [Visualiser] on YouTube Watch Iphxne Dj- BP (feat. DarkoVibes) [Visualiser] on YouTube](https://i.ytimg.com/vi/yswzF19ufV8/maxresdefault.jpg)