Lyrics

Raaa!!! Fire burn bad man Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah bless me Jah Jah Jah Jah bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah bless me When I show for the party, see dem dey turn up dey go When I show for the party, see dem dey burn up dey go Yeah dem know Wizzy baby, say I be killing the show Yeah dem guys dey for party and then the chicks dey for low I say my Jah Jah Jah Jah bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah bless me Good people go to Heaven Bad people go to Hell But where do Gangstars go? I say where do my people go My people wey dey for Zanga, wey no get choice to make the doe I wanna know, I wanna know What dah Government really gat to say, about the things wey dey happen I wanna know, I wanna know What dah Government really gat to say yeah yeah My music playing, lou-lati-loud And the girls dem dey dounce-douti-dance My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday Everyday dem see me dema wave My people playing, lou-lati-loud And the girls dem dey dounce-douti-dance My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday Everytime dem see me dema wave Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah bless me Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah bless me Please God, please God I say send me my daily bread I say don't put it where it's hard to find Let my music tell the people story Don't let my life be a normal story I want to live in glory Please God, please God I say send me my daily bread I say don't put it where it's hard to find Let my music tell the people story Don't let my life be a normal story I want to live in glory To the ghetto youths, drop ya Guns Pick ya words, done Gunshots with the bam bam, with the bam with the bam bam International bam, oh yeah Gunshots with the bam bam, with the bam, with the bam bam International bam Whoo whoo, yeah yeah yeah I say my Jah Jah Jah Jah Bless Yeah you take away the pain that stay stress Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
Writer(s): Kabelo Masejane, Cebolenkosi Ngcobo, Wanda Tshabalala, Lwazi Yokwana, Samkele Maphumulo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out