Music Video

Music Video

Lyrics

Oh yeah
Gilly again o
It's A to the Z
If you dey suffer dey hustle bro nobody care for you
And if you dey need dema help I say nobody dey for you
No matter your case o
If you no get money, nobody go come your way
Dem wish say you fail
Some no dey wish you well o
So I'm on the low low low low
Never go talk again, talk again o
Mr Lowkey o
So I'm on the low low low low
Never go shout again, shout again eh
Mr Lowkey o
I say when you close and open your eyes I'm far away
Never go slow, no
Can't cool this fire eh
Make nobody know your move
No be everybody wey love you, no
Some go dey smile with you
But you don't know what dem plan for you oh
So I'm on the low low low low
Never go talk again, talk again o
Mr Lowkey o
So I'm on the low low low low
Never go shout again, shout again o
Mr Lowkey o
If you dey suffer dey hustle bro do am the lowkey o
And if you dey make am for life o e for be lowkey o
Adukonu dɔme le vo
Dem go smile with you and dine with you
But dem wan make you fail
Make nobody know your move
E no be everybody get love for you
So you for be lowkey o
So I'm on the low low low low
Never go talk again, talk again o
Mr Lowkey o
So I'm on the low low low low
Never go shout again, shout again o
Mr Lowkey o
If you dey suffer dey hustle bro do am the lowkey o
And if you dey make am for life o, e for be lowkey o
If you dey suffer dey hustle bro do am the lowkey o
And if you dey make am for life o, e for be lowkey o
(Ehh eh eh)
Redemptions mix
Written by: Gilly Kraine, Quashie Gilbert
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...