Lyrics

YAGI level Skibo, skiboh Eh eh PH and Neca Wawawa Ah! Abeg yem yem two bottles of stout I cannot kill myself Abeg yem two plates of Nkwobi too I cannot kill myself Wowo I must to jaiye mi (jaiye mi) Flenjo (Flenjo) Chop money, Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor eh eh Jaiye mi (jaiye mi) Flenjo (Flenjo), chop money, billions Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor, eh Ah, shebi them talk say na man wey work go chop So I dey hustle, I dey work to ri result I ri result, the money begin come in bulk So I start to ball, make I no go shit for church So I enter Beer Parlor, order Point & Kill 3 bottles, then I left the joint and chill Nowo Nowo, fowosere, 100-billion Gang (ahh) Pull up on you in a bullion van, ahh A mumukumu, shayo gidi gan lojo na Fafakufa jaiye gidi gan lojo na As we dey enjoy, dey girate Awon kele use ikebe to violate, mo daran Call my baby o cos I get Pounds too na for you o Sha ma redi o, cos all I have is all for you o Ah! Abeg yem yem two bottles of stout I cannot kill myself Abeg yem two plates of Nkwobi too I cannot kill myself Wowo I must to jaiye mi (jaiye mi) Flenjo (Flenjo) Chop money, Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor, eh, eh Jaiye mi (jaiye mi) Flenjo (Flenjo), chop money, billions Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor, eh Joly make Caro to ama Buburu ka ibu na azu ga egbugbadu Girlie feli feli fe, baby feli feli fe Help me chop the fish and chop the meat Chop iyapulu kpomo Lil Kesh onemiye dinma oh oh Wene Mighty, Lil Kesh omiokono mofia mu wewe Baby oh, chop it, kamitiomama don't go there Kamichiomama chop money Wene Mighty and Lil Kesh oh uh wa Man and Woman kopu wadu oh, onia mamo Man and Woman kopu wadu oh yah Slay mama oh, onamo, ono mio kano oh, obo uh Slay mama oh, onamo, chop the money oh Oh Lil Kesh oh wa Ah! Abeg yem yem two bottles of stout I cannot kill myself Abeg yem two plates of Nkwobi too I cannot kill myself Wowo I must to jaiye mi (jaiye mi) Flenjo (Flenjo) Chop money, Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor, eh, eh Jaiye mi (jaiye mi) Flenjo (Flenjo), chop money, billions Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor eh (Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo) (Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo) (Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo) (Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo) Yo, Rexxie on this one SpyrytMix
Writer(s): Keshinro Ololade Sodiq Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out