album cover
Victory
4
Music
Victory was released on December 25, 2023 by Indie as a part of the album Victory (EP)
album cover
Release DateDecember 25, 2023
LabelIndie
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM169

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Hysaint
Hysaint
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Hysaint
Hysaint
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Hysaint
Hysaint
Producer

Lyrics

(Intro)
Everything that i seek surely get to the peak last last we go dey alright
Wetin man never do just to please my consience at the end them go critize (God abeg)
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
(Verse 1)
shebi u know say me i dey try-since 2006 me i don dey sing
anybody wey no see my effort- that person no love me
cos i wanna push more and i wanna do more
cos i no be gbomogbomo
they wanna link up girls wanna hookup
cos they call me baller baller oh
(Chorus)
i need more peace and more money
i need more space and more fame
cos i promised mammy am gonna make it to the top triumphant
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh ( standup for victory)
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh ( standup for victory)
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
(Verse 2)
cos i don't care cos am singing for my victory
anything wey border me i put am away
them say my music go fall but e no fall oh
and me i still dey rise abeg wakeup oh
lie lie oh-lie lie oh i no go fall oh-fall oh(2x)
(Hook)
Everything that i seek surely get to the peak last last we go dey alright
Wetin man never do just to please my consience at the end them go critize
(Chorus)
i need more peace and more money
i need more space and more fame
cos i promised mammy am gonna make it to the top triumphant
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh ( standup for victory)
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh ( standup for victory)
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Written by: Hysaint
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...