Lyrics

Aboki shoemaker Shoemaker, shoemaker them dey call you for here Abeg help me stop that shoemaker guy Shoemaker Shoemaker where you dey come fix my shoe Shoemaker where you dey I need you now I call you because I know say na you fit fix am Na na Shoemaker where you dey I need you now Shoemaker where you dey come fix my shoe Shoemaker where you dey I need you I call you because I know say na you fit fix am Na na I know where you dey I know where to find you Oh oh oh oh The point be say na person wey go fix am me I go call o 'Cause na him sabi the thing well well o Well well I no go carry matter of shoe go give a carpenter na na 'Cause he no sabi the work at all o Oh oh oh oh oh oh oh Carpenter where you dey come fix my chair Carpenter where you dey I need you now I call you because I know say na you fit fix am Na na I know where you dey I know where to find you Oh oh oh oh The point be say na person wey go fix am me I go call o 'Cause na him sabi the thing well well o Well well I no go carry matter of chair go give a shoemaker No no 'Cause he no sabi the work at all o Heart fixer where you dey come fix my heart Heart fixer where you dey I need you now I call you because I know say na you fit fix am Na na Heart fixer where you dey I need you Heart fixer where you dey Heart fixer where you dey come fix my heart Heart fixer where you dey Heart fixer where you dey I need you Heart fixer where you dey I need you I call you because I know say na you fit fix am Na na I know where you dey I know where to find you I know where you dey I know where to find you I know where you dey I know where to find you I know where you dey I know where to find you I know where you dey I know where to find you ohh Oh oh oh oh The point be say na person wey go fix am me go call o 'Cause na him sabi the thing well well o Well well I no go carry matter of heart go give a human o No no 'Cause he no sabi the work at all o Oh oh oh oh The point be say na person wey go fix am me I go call o 'Cause na him sabi the thing well well o Well well I no go carry matter of heart go give a human o No no 'Cause he no sabi the work at all o oh oh Heart fixer Right now I need you o Right now I need you o Heart fixer Right now I need you (right now I need you o) Right now I need you o (right now I need you o)
Writer(s): Awolesi Philip Oluwadamilola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out