Top Songs By Prince Choi
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Ademola Adeleke
Songwriter
Lyrics
Choi ma ti de o
Ohun l'omo t'an so oh
Omo t'an so
Emi l'omo t'an so
Mama say keep your head high
One day say pepper go rest
Rest oh
Be humble don't grumble
Say your blessing no go pass you
Omo ope mo fe hammer o
Make money full bullion van
K'won le k'won le k'won ma ba
L'ola Fatia
Say me I'm living Lavida local
Local
T'owo ba de se o mo pe o ma l'ota o
L'ota oh
Some go friend you
Some go snitch you
Bad belle gan ko ma gbeyin
Akoba adaba
Olorun ma je a ri
As we de hustle hustle everyday say we de pray
Hakuna matata
Make dem shake body
Se o ti jogododo
Oya jo akwaba
A ti ko
Pe mo ma ri batise o
Pe mo ma ri ona gbe gba
Agba baller
On kolosi dey here
Ma fi iku sere o
I'm stacking up all the mula
Make I jolly for the rest of my life
Fine girls don dey put me for mind o
Hey hey hey
Dem no believe
Dem no believe say
This boy sabi
But the boy sabi yay
Dem no won see
Dem no won see me
That God made me big
Now dem don dey find me
O le taka sufe
Boda fi yen le
Mo ti lowo o oh
Bebe bebe n lo o
Another flow
Another vibe o
No no no
Music my hope
You make me shine o
No no no
Some people say you no fit blow o oh
Pe ki n wa lo we ori o
But thank God say man no be God o
Akoba adaba Olorun ma je a ri
As we de hustle hustle everyday say we de pray
Hakuna matata
Make dem shake body
Se o ti jogododo
Oya jo akwaba
A ti ko
Pe mo ma ri batise o oh
Pe mo ma ri ona gbe gba
Agba baller
On kolosi dey here
Ma fi iku sere o
I'm stacking up all the mula
Mula
Make I jolly for the rest of my life
My life
Fine girls don dey put me for mind o
Hey hey hey
Dem no believe
Dem no believe say
This guy sabi
But the boy sabi yay
Dem no won see
Dem no won see me
That God made me big
Now dem dey find me
O le taka sufe
Boda fi yen le
Mo to lowo o
Bebe bebe n lo o
Written by: Ademola Adeleke