Lyrics

Small girl with a big God
Her body cut me like ah scissors
See you when I see saw
Tell me where you come from baby
Six pack no be money yeh
Doing my thing on a lowkey girl
I just wanna wanna make it up
O yeah o yeah eh
Iyawo mi baby yes keh
I go take you on a jet ski
Making money with you on a Lowkey
On a daily gan gan
O yeah eh
 
Mo ni no wahala for my baby girl
No wahala
Wowowowowowo
No wahala
I say bawahala
No wahala
On a daily girl
No wahala
On a daily gan gan
No wahala
Oh my baby girl
No wahala
Oh oh oh oh yea
No time to dey form o baby
Iwo gan gan ma ni moma fefe
You the one that I want eh
Iwo gan gan ma ni moma feje
You go see what I will do with you
I go make you cool put you in the mood
Never make you cry never make you fold
Ahn ahn i go dey with you
Iyawo mi baby yes keh
I go take you on a jet ski
Making money with you on a Lowkey
On a daily gan gan
O yeah eh
Mo ni no wahala for my baby girl
No wahala
Wowowowowowo
No wahala
I say bawahala
No wahala
On a daily girl
No wahala
On a daily gan gan
No wahala
Oh my baby girl
No wahala
Oh oh oh oh yea
Written by: Lemon Adisa, Olafaya
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...