Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Fireboy DML
Fireboy DML
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adedamola Adefolahan
Adedamola Adefolahan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bassiqally
Bassiqally
Producer
Nxrthmix
Nxrthmix
Producer
Pheelz
Pheelz
Producer

Lyrics

You no fit say you no feel am (feel am) The love I get for you, na for real You no fit say you no see am When no be say I be John Cena Story of my life Without you, I no fit to complete am Don't leave me, ɔdɔ (don't leave me, ɔdɔ) Oya, open your door To rí mo tí ṣíṣẹ, gb'owó And I wan spend it on you When you go low Happiness all over me Can I see you tonight? Nobody knows tomorrow Make we no dey fight (make we no dey fight) Better hold me tight Ò mọ DML Damo' Baby, ma ya'wó Where you wan go? Montego, Santorini or Eko? Come over, don't say no Come spend my ego Make we no dey fight (make we no dey fight) Better hold me tight Mo ti fa'gbo (ayy-ayy) Dance away your sorrows The night is young And time is borrowed Can I see you tonight? Nobody knows tomorrow (tomorrow) Make we no dey fight (make we no dey fight) Better hold me tight We won't be here forever So, love me now or never, baby I know the truth is bitter So, give me something sweeter when you bend it over Ɔdɔ yewu, it's over My baby sweat all over me Obaa sima murder me (Obaa sima murder me) (Obaa sima murder me) Ṣíṣẹ, gb'owó And I wan spend it on you When you go low Happiness all over me Can I see you tonight? Nobody knows tomorrow Make we no dey fight Better hold me tight We won't be here forever So, love me now or never, baby I know the truth is bitter So, give me something sweeter when you bend it over Ɔdɔ yewu, it's over My baby sweat all over me Obaa sima murder me (you-you, you) We won't be here forever So, love me now or never, baby I know the truth is bitter So, give me something sweeter when you bend it over Ɔdɔ yewu, it's over My baby sweat all over me Obaa sima murder me
Writer(s): Adedamola Adefolahan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out