album cover
Shima
20,643
Afro-Beat
Shima was released on May 12, 2026 by Tunde Star as a part of the album Shima - Single
album cover
Release DateMay 12, 2026
LabelTunde Star
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Abubakar Babatunde Shaibu
Abubakar Babatunde Shaibu
Songwriter

Lyrics

Gbedu when dey bost brain
Shima
Make I look the girl, she pass
I’m falling, brother Bernard
This one go cause debit alert
( aah aah)
She fine
come still sabi to dance
She made me to miss class
Make I no go fail exams
( oh noo )
Wetin shawty carry nah ebelebe o
As I taste, I dey ask for a takeaway
Wetin shawty carry nah ebelebe o
I’m abiding by her laws, Michael faraway
She hold me for work like ekelebe o
She Carry me Dey go where I no know, faraway
She keep moving in my head, elekere o
She enter like magician, she be like dangote
If you test me with her type, I go fall
If I tell you say I go pass, nah false
I go do her she go do me, for sure
Shima go down, start to use your tongue
247 we dey chop, we Dey ball
Our market just dey sell, No shop
I go do her she go do me, for sure
Shima go down, start to use your tongue
Life is for the living
Life is for a reason
But sometimes life has no meaning
Shima
Make I look the girl, she pass
I’m falling, brother Bernard
This one go cause debit alert
( aah aah)
She fine
come still sabi to dance
She made me to miss class
Make I no go fail exams
( oh noo )
 
VERSE 2:
Whine am shawty
Whine am bebe
Add am curry
Add am pepper
Shake that body
Chop my money
Do am for me
I’m your poppet
Kele, kele nah full vibe
We wine, we wine and still dyne
Collect, I for collect for pool side
Shit! F! Security too tight
Life is for the living
Life is for a reason
But sometimes has no meaning
Shima
Make I look the girl, she pass
I’m falling, brother Bernard
This one go cause debit alert
( aah aah)
She fine
come still sabi to dance
She made me to miss class
Make I no go fail exams
( oh noo )
Written by: Abubakar Babatunde Shaibu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...