album cover
Mata
4
World
Mata was released on January 10, 2024 by BSG Namata as a part of the album That Same Boy - EP
album cover
Release DateJanuary 10, 2024
LabelBSG Namata
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
BSG
BSG
Performer
COMPOSITION & LYRICS
ABUBAKAR Muhammad Alfa
ABUBAKAR Muhammad Alfa
Songwriter

Lyrics

Bsg o yeah yeah Bsg
Na mata for the ladies X
You the One I Have been Searching For
The One I Haven’t Looking For
And I Like To Call You My Mata
Die On Top Your Matter
Iyawo Mi
We Dey Go To Dubai
Anything Wey You Want I Go Buy
See my love is pouring (pouring)
My heart is calling (calling)
She Be my best friend
If I fuck up
She go lock up
I Dey for your doormot
And I no go comot
My baby come first
Forget you stubborn
Dey your noise like kata
Make I make you my mata
No go tell your bestie
I go hold you like konji (konji)
You the One I have been Searching For
The One I Haven’t Looking For
And I Like To Call You My Mata
Die On Top Your Matter
Iyawo Mi
We Dey Go To Dubai
Anything Wey You Want I Go Buy
See my love is pouring (pouring)
My heart is calling (calling)
Where you go Dey I go like Dey
Next to you me I wan Dey
You be my paradise
In your eyes I see paradise
No go follow follow
If you lead I go follow
You Dey make me Dey kolo
Why you high me like kolo
Sexy diva
I swear I no go leave her
Your love give me fever
Me no play you fifa (fifa)
 
Sexy diva
I swear I no go leave her
Your love give me fever
Me no play you fifa (fifa)
 
The one I have been searching for
(looking for )
The one I have been searching for
Sexy diva
Written by: ABUBAKAR Muhammad Alfa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...