Top Songs By T3ddy X
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Excel Otaria Chamberlain
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
STM
Producer
Lyrics
Te Teddy
See me, shey me ?
Swear with your life that you don't want money
Swear with your destiny Swear with your life, oh my honey
Do as you like
Fuck all the guys wey you call bestie
Fuck all the guys
Hmm m
Just for money
Givers never beg
Receivers never lack
You say you never nack
But your pussy don they slack
Aha
If na dream make you wake me up
Somebody wake me up
Cause love no Dey for Lagos again
Love no Dey
Love no Dey
Love no Dey ah ah
Love no Dey for lagos again
Love no Dey
Love no Dey
Love no Dey ah ah
Cause love no Dey for lagos again
Let my people go o
Oga pharaoh
Five guys in a row oo
Shey you be Rambo?
What you wanna know ?oo
Omo I don't know
But
Love no Dey for lagos again
Love no Dey
Love no Dey
Love no Dey ah ah
Love no Dey for Lagos again
Love no Dey
Love no Dey
Love no Dey ah ah
Cause no Dey for lagos again…
Love no Dey for Lagos
Love no Dey for Lagos
Love no Dey for Lagos again
Music to my ears ..
Written by: Excel Otaria Chamberlain