Credits

COMPOSITION & LYRICS
Kuma John
Kuma John
Songwriter

Lyrics

Before I fall I go lose my life
The day I die I no fit decide
With my homies by my side
The last line boy I swear na lie
Cuz it's always me myself and I
I no dey play with this gift of life
Dem run away when the thing dem tight
I can't wait till the stars align
Man I can't wait till I count my Cfa
Spend some dollars
Free my brothers
Oh Mandela, shop designer
Buy some prada
Account balance is so unbothered
Give me the balance, cash or Azza
Spare the manners, slap officer
Spoil my mother, spoil my father
And my side chick dem no go suffer ah
Normally oh, normally
Normally
I no came this world to suffer
Normally, normally
Normally
I no came this world to suffer
I no came this world to suffer
I no came this world to suffer
Wetin dem say wetin dem say
Sey that boy no fit migrate
Dem throw many stones for my way
Dem wan chop money off my pain
Which side dem which side dem dey
Sey that boy no fit migrate
Dem throw many stones for my way
Dem wan chop money off my pain
Man I can't wait till I count my Cfa
Spend some dollars
Free my brothers
Oh Mandela, shop designer
Buy some prada
Account balance is so unbothered
Give me the balance, cash or Azza
Spare the manners, slap officer
Spoil my mother, spoil my father
And my side chick dem no go suffer ah
Normally oh, normally
Normally
I no came this world to suffer
Normally, normally
Normally
I no came this world to suffer
Before I fall I go lose my life
The day I die I no fit decide
With my homies by my side
The last line boy I swear na lie
Cuz it's always me myself and I
I no dey play with this gift of life
Dem run away when the thing dem tight
I can't wait till the stars align
Written by: Kuma John
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...