album cover
RUN AM (feat. PETER INYANG)
2
World
RUN AM (feat. PETER INYANG) was released on March 29, 2024 by TUNE UP as a part of the album Tuneup the Immersion
album cover
Release DateMarch 29, 2024
LabelTUNE UP
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Peter Inyang
Peter Inyang
Songwriter
Abiola Gabriel TAG
Abiola Gabriel TAG
Songwriter

Lyrics

Anywhere wey san san for my shoe go enter
Baba say na me go get am
Anything wey I put my hands must prosper
My Papa say na me go do am
Make we no dey sidon dey look for nothing
Na the time for us to do somtin
If dem like make dem come against us in numbers
Baba God na ihn go run am
So if na business
We go run am
Even in government
We go run am
Don't let dem yeye your youthfulness
We go run am
By the Grace of God, nobody fit to stop us
Shey na ministry
We go run am
Weda na politics
We go run am
Don't let dem yeye your youthfulness
We go run am
By the Grace of God, nobody fit to stop us
We no dey pompous, na God dey pump us
For this holy Campus, na God dey camp us
We get focus
Na God dey prompt us
Dem no fit stop us
Coz we prime like Optimus
So if na business
We go run am
Even in government
We go run am
Don't let dem yeye your youthfulness
We go run am
By the Grace of God, nobody fit to stop us
Shey na ministry
We go run am
Weda na politics
We go run am
Don't let dem yeye your youthfulness
We go run am
By the Grace of God, nobody fit to stop us
So if na business
We go run am
Even in government
We go run am
Don't let dem yeye your youthfulness
We go run am
By the Grace of God, nobody fit to stop us
Shey na ministry
We go run am
Weda na politics
We go run am
Don't let dem yeye your youthfulness
We go run am
By the Grace of God, nobody fit to stop us
No sleep o make sure you no sleep o
Coz life go take the lion share and give you little tinko
Then tinko tinko you go dey think o
The violent take it by force
No buy gun no buy gun but see
The weapons of our warfare are not canal
So there's no need to carry gun
Pray without ceasing my brother
This one na prayer-thon
So on our knees we go dey ask for direction
Then when we go out we go execu-tion
Because we are young and we are strong
We are not proud
That's why I say
We no dey pompous, na God dey pump us
For this holy Campus, na God dey camp us
Written by: Abiola Gabriel TAG, Peter Inyang
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...