Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Kojoba
Kojoba
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kojoba
Kojoba
Producer

Lyrics

Mmh, shade, yeah yeah Shade oh Shade, yeah yeah (shade) Yeah With your low waist oh, girl you sabi you go make a man craze This your bodi wey dey scatta my brain, yeah yeah (yeah, yeah) E de scatta my brain (yeah) Baby whine, come closer, make you no dey do me like say (ahn) You no wan my pana, drive me insane yeah yeah Your mata e go drive me insane, yeah (ooh) Make me para (para) For my medula (ahn) Omo para (para) Wey you don de form? Make me para (para) For my medula (ooh) Oya para (wey you don de form?) With your low waist oh, girl you sabi you go make a man craze This your bodi wey dey scatta my brain, yeah yeah (yeah, yeah) E de scatta my brain (yeah) Baby whine, come closer, make you no dey do me like say You no wan my pana, drive me insane yeah yeah Your mata e go drive me insane, yeah Make me para (para) For my medula (ahn) Omo para (para) Wey you don de form? Make me para (para) For my medula (ooh) Oya para, wey you don de form? (ahn) Why you de do me like so? She just dey play me wey she callin' my phone, yeah Ahn, me I no fitu conform (osha) Make you no holla when you needin' some more Cos your time is up (You fit stay anoda man place) Yeah, yeah Got me so fucked up Omo why you don de do me like this? Yeah, yeah With your low waist oh, girl you sabi you go make a man craze This your bodi wey dey scatta my brain, yeah yeah (yeah, yeah) E de scatta my brain (yeah) Baby whine, come closer, make you no dey do me like say (mhm) You no wan my pana, drive me insane yeah yeah Your mata e go drive me insane (drive me insane) Yeah, yeah, yeah, yeah Mhm, Mhm, yeah yeah (yeah) Mhm, Mhm, yeah yeah (yeah) Mhm, Mhm, yeah yeah (yeah) Mhm, Mhm, yeah (Make me para) ahn (For my medula) ahn (Omo para) eh (Wey you don de form?) (Make me para) ahn (For my medula) ahn (Oya para) eh (Wey you don de form?) (oh oh)
Writer(s): Kojo Yakpo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out