Lyrics

My dear, my baby
I care for daily
I'll buy Mercedes
And have my babies
My girl, oh baby
I get how e be
I'm not there really
But still stay with me
Roll am come like the stone wey dey use for bowling
Ujunwa, no go doubt me
After too many loving oh-oh
I say you do bad man something wey fit to kill somebody
Tell me say you no love me
With this heavenly touching no oh
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Oh oh
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Oh oh
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Oh oh
If I tell you sey I love you
There's somethings that I would not do
But na music be my hustle
That no mean sey I go dump you
Why do i have to choose you now
When you met me as a bad man wey dey sing song
How do I keep chasing bag?
Abi you no want make I find wetin we go see chop
Roll am come like the stone wey dey use for bowling
Ujunwa, no go doubt me
After too many loving oh-oh
I say you do bad man something wey fit to kill somebody
Tell me say you no love me
With this heavenly touching no oh
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Oh oh
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Oh oh
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Baby
Ah ahn
Oh oh
Written by: Franklin Aigboje Adoga, King-David Adela Adeboye
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...