Music Video
Music Video
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Tajudeen Olaitan Samad
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
kittunesbeatz
Producer
Lyrics
Many many thing sup baba God ni mo gbo ju ti
Motun dupe gbogbo ore toshefunmin
Fun eni to tiku ama ni rest in peace Koya soura fun aye
As I they brief you this my brother koma reason ni
Time no they wait better chase the big
Zero joy man boshe mama poly mi
Oro owo lo mun min sanle
But omo no salary
Moduro pelu full standing
Only jah they run ham ni
Making money no panic
They just want me sober ni
Yhe eee
And if you they get this money make you go low
Nah only God fit to show me main road
I tack my believe with the rope
When I enter unit so kan ma hooo
I just want chop this irs pelu big Idme pls
Make I want send 2k kani mowo limit
Plenty money wa go minimize my stressing
Cause I get papa mama wa I want feed
Family no support cause dey no send me
Nah person way get milli reason billi
Who go give me if I no keep doing this
No salary but I they give thanks giving
But omo no salary
Moduro pelu full standing
Only jah they run ham ni
Making money no panic
They just want me sober ni
Yhe eee
And if you they get this money make you go low
Nah only God fit to show me main road
I tack my believe with the rope
When I enter unit so kan ma hooo
No be say I no get problem
As omo gbon I keep push the chase
Mojekoripe cause I want reach there
So many shenking but I keep the ten
E get many things way I conquer
Show me the way father Abraham
Me no fill stop till it healthier
But Get the money is important
But omo no salary
Moduro pelu full standing
Only jah they run ham ni
Making money no panic
They just want me sober ni
Yhe eee
But omo no salary
Moduro pelu full standing
Only jah they run ham ni
Making money no panic
They just want me sober ni
Yhe eee
And if you they get this money make you go low
Nah only God fit to show me main road
I tack my believe with the rope
When I enter unit so kan ma hooo
Written by: Tajudeen Olaitan Samad